Dem Don Pay The Oloshi  – Omojuwa Don Call Out To Reno Omokri Untop Say Im Dey Defend Biodun Fatoyinbo

Omojuwa don slam Reno Omokri untop say im still dey defend Biodun Fatoyinbo after Busola Dakolo accuse am for Rape

Make Una read wetin im yarn :

“If you check well, the Oloshi got paid for his position.”

Leave a Reply