Make Una Test Am Before You Marry – Radio Presenter June Ubi Don Advice Couples Wey Never Marry To Have S*x

June Ubi, wey bi Cool FM OAP, don advise couples dem wey dey try to get married to have s*x first so dem fit test each other sexual compatibility before dem marry.

Make Una read wetin im tweet:

“If you are going to get married, you better test it before you get married, because once you get married and the sex is crap, there’s no going back!

“That will mean you will be having crap sex for the rest of your life!”

She add on Instagram, “Wahala for who no sabi test drive.”

Leave a Reply