Before-before Naija Pastor Don Yarn Say Pastors Dem Dey  Live On Blood Money.

Before-before Naija pastor Al Akhigbe don yarn say im dey feel ashame dst im bi pastor before but im thank God say im open im “eyes of understanding to receive sense” as dem bin dey live on blood money.

Make una read wetin im yarn for Facebook:

“I like this compilation. Makes me feel ashamed I was ever a pastor, a general in a confused army. Thank God for opening my eyes of understanding to receive sense. Money is not everything, especially, if it’s blood money. Pastors live on blood money.
Yes, I said it.”

Leave a Reply