Social Media No Bi Life – Davido Don Yarn Reason Why Chioma Dey Offline

Davido wey dey answer any questions from im fans dem on Twitter don reply one of the many questions about why im bae, Chioma no dey for  social media.

Davido kon reply say

‘she’s working on her cooking show and doesn’t wanna get on social media for now. Social media is not life’.

Leave a Reply