Dbanj Don Buy Tear Rubber Range Rover For Im Artist , Cheekychizzy

Kokomaster, wey una sabi am Dbanj don buy tear rubber  2012 Range Rover SUV for his artist, Cheekychizzy.


The singer wey dey very happy share photo of him new moto for Instagram and write dis post, ‘a grateful heart Is the beginning of greatness. Thanks Dbanj, the lord of the game’

Leave a Reply