MUSIC DOWNLOAD :DARA by LOLO1

LOLO1 wey bi one of the popular jingo OAP for Naija and obodo Oyinbo, and wey don get plenty plenty awards don drop new single.

I know una go dey ask mi how she take dey sing,
Hmmm! LOLO 1 get many many other talents and skills, wey una never sabi, as one of them bi say she like to dey sing and na why she sing this song.

She come yarn madamaproko tori say, the thing wey ginger her and give am inspiration to sing the song “DARA”na one true life story wey happen.

Na the the official release of “DARA”  bi this.

  @officiallolo1 @BLACKLINKS #DARAbyLOLO1

If you know beta music, you no go wan miss this song.

Oya Download, Listen, Make You Enjoy

Make Una CLICK TO DOWNLOAD 

Leave a Reply