Anything Wey I Do To Dey Take Care Of My Pikins Dem Na My Business – Regina Chukwu Don Yarn

Ogbonge popular jingo Actress Regina Chukwu don go im Instastories today to warn all the people wey dey do aproko about her and how she dey take take care of im pikin.

For her post, the mum of two wey im hubby don kakutu for June 2003, say she no go sidon watch anyone disrespect her family.

Leave a Reply