Ogbonge obodo oyinbo singer, Justin Bieber go Barcelona Spain, to perform for show on Tuesday when one fan run come im car and put im hand through the open window to touch him.
Na me o! Ya Numba 1 Ogbonge tori carrier, Anuoluwapo Moses wey all of una sabi as MadamAproko. No be 4 mouth, I be ogbonge writer wey get BSc Mass Communication Pali from Bowen University... my focus na to reach out to many many people as possible. Una thank You for visiting my blog.