Yemi Alade Don Blast Celebrities Wey Bin Dey Photoshop Their Ynash For Picture

Naija popular jingo musician, Yemi Alade don take im social media  to yabbis female celebrity dem wey dey always photoshop their pictures to increase the size of their bakasi.
Yemi Alade wey carry for back no photoshop.
Make una read wetin im yarn

Leave a Reply