Make Una See As Groom Dey Speak In Tongues After Dem Say Make Im Kiss His Bride (Video)

Video of a groom as im burst into tears and begin to dey speak in tongues after dem ask am to ‘kiss the bride’ don leave social media users in shock.
Watch the video below:

Leave a Reply