Funke Akindele Bello and im hubby Don Welcome Twin Boys Dem

Tori don dey waka about say, Ogbonge popular jingo Actress Funke Akindele Bello and im hubby, Abdulrasheed Bello wey una sabi am JJC Skillz, don welcomed twin boys dem.

Tori yarn say Funke born her Pikin dem for UK hospital.
Congratulobia to them!

Leave a Reply