Make Una Go Work And Stop To Dey Come Meet Me For Money Rituals- Native Doctor Don Yarn Lazy Naija Youths

One young Naija native doctor wey im name bi Chi Marine Temple, don take im Facebook page to warn ‘Lazy Naija Youths dem’ to stop to dey come meet am for money rituals.

Im yarn say nothing dey like money ritual but the best way to make am na by working hard.
Make una read wetin im yarn ;

‘I am not a Money rituals traditional doctor please lazy youths go and look for something serious to do, money will locate you don’t being deceive by any spiritual man nothing like money rituals the best way of making it is by hard working and destiny.’

Leave a Reply