Kiss Daniel Don Respond To Lawsuit Wey Im Before-before Record Label Sama Am

Ogbonge Popular Jingo singer, Anidugbe Oluwatobiloba Daniel, wey una sabi am as Kiss Daniel don respond to his Before-before Record label, G-Worldwide Entertainment through im lawyer.

G-Worldwide Entertainment, drag am to court untop say im breach the seven years contract wey im sign with the record label for 2013.

Make una read wetin im lawyer take reply

Leave a Reply