Zinox Group Don Acquire Konga For Mega Deal

The Zinox Group, wey bi the foremost Naija integrated ICT solutions conglomerate and Original Equipment Manufacturer don conclude as dem bin wan acquire e-commerce giant, Konga from im foreign investors, Naspers and AB Kinnevik

Leave a Reply