Dem Don Sama 2years Prisonment To OAU ‘sex-for-marks’ lecturer, Richard Akindele

Justice Maureen Onyetenu of the Federal High Court wey dey Osogbo, Osun state don sentence Professor Richard Akindele, webi Before-before  lecturer for Obafemi Awolowo University, Ile Ife.

Tori yarn say na 2 years inprisonment dem givg am untop sau im dey demand for sex to pass one of im students, Monica Osagie.

 

Leave a Reply