AIT Don Sack 300 Of Im Staffs Dem

E nevere reach 24-hours wey The Sun newspapers sack some of im staff, wey include the senior editorial members,the management of the African Independent Television, AIT, don sack 300 of itm staff dem.

Tori yarn say the sack happen today and the owner Raymond Dokpesi get hand for their sack as dem yarn say na im sign the letters of the staffs dem wey dem sack.

Tori also yarn say AIT, wey dey part of the DAARS Communications Limited, dey owe backlog of staff salaries, say some dey between five to 13 months.

 

Leave a Reply