Gov. Ambode Don Approve Say Make Dem Increase BRT Money 

 

Nawa o!!! Where we dey go for Naija? Dem don put money for everything even BRT wey bi government property.

Na Akinwunmi Ambode, wey bi the Lagos State Governor approve say make dem increase the money of Bus Rapid Transit (BRT) and LAGBUS, say na economic downturn cause am.

 

Tori yarn say  this increment go start from March 1, 2017.

Leave a Reply