Ozil Don Signs New Deal

German World Cup winner Mesut Ozil don hit jackpot for Arsenal , as im go bi the pesron wey dem dey pay for the club history.
The broadcaster yarn say the 29-year-old playmaker wey don dey with the Gunners since im join from Real Madrid for a then-record club fee of £42.4million ($60million, 48.2million euros) in 2013  don yarn say im sign a three-and-a-half year contract and him go dey earn around £350,000 a week.

Leave a Reply