If I Buy Arsenal, The First Thing I Go Do Na To Fire Wenger- Aliko Dangote

 

For interview with Bloomberg dem, Aliko Dangote wey bi Africa’s richest man, yarn say the first thing im go first do if im buy Arsenal club na to fire the club manager, Arsene Wenger.

Dangote yarn say im go consider to buy the club if the $11 billion oil refinery im dey construct for Lagos don complete.

“The first thing I would change is the coach. He has done a good job, but someone else should also try his luck.”

 

Leave a Reply