Arsenal Bi Wan Sign The Director Of Football For Barcelona

Tori don yarn say Arsenal dem don dey close to carry Raul Sanllehi wey bi the director of football for Barcelona after him don finally waka commot from Catalan club after im don serve dem for 15 years .

Leave a Reply