Na Ronaldo Say Make I Come Manchester City- Bernardo Silva

Bernardo Silva don tell everybody say na Ronaldo say make im  come Premier league club, Manchester City

Make una read wetim im yarn
“When I dey Portugal for Confederations Cup and I wan sign, I con ask Ronaldo and Nani say shey Man city make sense? Dem tell me say the place make sense say premiership sef sweet and say I go enjoy myself for there. ”

Leave a Reply