Naija Footballer Peter Odemwingie Don Yarn Say Im Wan Retire From Football

Before-before Super Eagles player of Naija , Peter Odemwingie, don announce say im wan retire from football at the age of 37.

The Before-before- West Brom and Stoke striker wey don play for Naija more than 60 times, and don score for the 2014 World Cup, wey don score 36 goals for 129 Premier League appearance from 2010 and 2016, yarn dis tori for  UEFA’s Equal Game conference for Wembley yesterday wey bi Wednesday.

Make Una read wetin im yarn :

“It’s an emotional day, so many memories go through your head.”I didn’t know how to do it or where to do it, but I think this is the right place to do it. Wembley is a place with a lot of history in football.”

“The next chapter is slowly building up to a coaching career and hopefully I will be coaching in the Premier League one day,”

Leave a Reply