Una No Need Anybody Permission To Be Great-Funke Akindele

Popular jingo Naija actress, Funke Akindele wey una sabi am as Jenifa don take im Instagram today, to share dis tori.

Make una read wetin im yarn

“I LOVE ME!!❤️❤️❤️

#noonecanlovemelikeme #selfloveisimportant #ignorehaters #youneednoonespermissiontobegreat #behappy #ayonio”

https://www.instagram.com/p/BcUT0o8lLX8/

Leave a Reply