The Relationship Wey Mi And Temi Otedola Get, Na One Of The Things Wey I Achieve Dis Year-Mr Eazi

Naija singer, Mr Eazi don yarn say one of the things wey im achieve for 2017 na relationship wey im get with billionaire daighter, Temi Otedola.

Im yarn dis tori for chat with HipTV.
Make una read wetin im yarn

“It is one of the highlights of my year. It’s been one of the nicest things to happen to me this year. You know love is sweet. At least I have more inspiration for plenty songs. So don’t be shocked that my new songs are going to be love-based’.

Leave a Reply