Uche Jombo Don Fire Olori Wuraola Ogunwusi Untop Gender Equality Speech Wey She Yarn

Naija actress, Uche Jombo don condemn Ooni Of Ife’s wife, Olori Wurola’s speech on Gender EqualityMatta.

Two days ago for Women’s Forum wey shele for
Maryland, USA, Olori Wuraola, yarn say she no bi fan of Gender Equality.

Watch Video Here
 Uche jombo wey no like wetin she talk, go her social media to comentry on the olori’s speech.

See Wetin Uche Write Below :

Leave a Reply