Na Only Broke Wives Dem Fit Accommodate Side Chics For Their Marriage – Joro Don Yarn As Im Advise Women 

Joro Olumofin don advise women say make dem no get married unless dem get at least N1 Million in their account.

The relationship adviser say women wey no get their own money dey lower risk of domestic abuse and disrespect.

Make Una read wetin im yarn

Leave a Reply