Naija Musician OJB Jezreel Don Die

I don tire to dey hear so many sad tori.


Jus dis morning! The Ogbonge popular jingo singer, songwriter wey also bi producer Babatunde Okungbowa, wey everybodi sabi am as OJB Jezreel Kakutu.

Tori yarn say,im kpemee,  for Isolo General Hospital for Lagos, say im bi 49 years old

May im soul rest well with baba God

Leave a Reply