Comedienne Emmanuella, don finally reach the level of those wey dey become brand ambassador.
Yesterday, dem unveil am as the Brand Ambassador for Blue Boat FreshYo Yoghurt.