I Like Yemi Alade Pass Davido – Mikel Obi

Naija footballer wey bi the captain of the Super Eagles, Mikel Obi don reveal say im always dey enjoy to listen to Alade pass Davido.

Make Una read wetin im yarn
“To be honest, I don’t eat eba as much. I think for the last five or six years, I eat more Chinese food than eba, ”

“It is Messi all day. For me, he is from a different planet. I am grateful to have played with him and against him so many times, right from our days at the U-20 level. ”
Yemi Alade to Davido

“ i prefer to win the FIFA World Cup trophy to the UEFA Champions League crown, ”

Leave a Reply