If You Be Cultist And Your Motive Na To Attack Another Person Like You, You Be Fool’ – Rapper, Vector 

Popular Naija rapper, Vector Tha Viper don slam cultists dem wey dey attack another person, as im dey remind them say their pledge na to fight against corrupt men wey don influence authority to their will.


Vector wey his real name na Olanrewaju Ogunmefun yarn dis tori for im Twitter

Make Una read wetin im yarn ;

“f#ck all the people praising polithiefians. F#ck all the people campaigning for them. If your father / mother is a thief and you are aware, f#ck you too. Greed will ruin you.
I do not need security to move around people. You do for a reason. God bless the soldiers.

If you be cultist and your orientation na to kill another man just because him be cultist then you are a fool. You pledged your self to fighting against corrupt men who have influenced authority to their will. I repeat, if ur motive na to attack another person like you, u be fool”



Vector

Vector

Leave a Reply