Im Dey Always Help Me- Khafi Don Yarn About Her Fiance Gedoni

Big Brother Naija star, Khafi don share a new photo of herself and her Before-before  housemate wey don turn-fiance Gedoni.

Khafi and Gedoni shock Naija People when they announce their engagement on December 26, months after dem meet for Big Brother Naija house where dem start their lovey-lovey.

Wey Don make  Naija people debate about their relationship, whether e go last or not .


“He has always been my help,” Khafi captioned the photo.

Leave a Reply