Una Naija Pastors, Instead Make Una Dey Buy Private Jets, Abeg Helep Us Repair Our Road – Shan George

Naija ogbonge actress Shan George don take im Instagram page to dey beg dem pastors for Naija to helep do our roads with tithes and offerings.

Make una read wetin im yarn

Dear Nigeria Pastors, I beg you in the name of God this beautiful Sunday, i’m on my knees, i know you must have collected a lot of tithes and offerings this Sunday, Pls help us repair our roads instead of using the money to buy private jets and big cars. U and your family fly over us with your private jets, while we perish down here. So many people have died here. Pls is it a crime or a sin if you help? #pastors#help#people#please

See the post below:

Leave a Reply