Federal High Court for Lagos do give order to EFCC dem, make dem unfreeze the $5.9 million account of before-before first lady Patience Goodluck Jonathan wey dem freeze last year December untop the matta wey dem call money laundering.
Court Don Unfreeze Patience Jonathan Account
About The Author
MadamAproko
Na me o! Ya Numba 1 Ogbonge tori carrier, Anuoluwapo Moses wey all of una sabi as MadamAproko. No be 4 mouth, I be ogbonge writer wey get BSc Mass Communication Pali from Bowen University... my focus na to reach out to many many people as possible. Una thank You for visiting my blog.
Related Articles
9 year old Korede Taiwo wey NSCDC officials rescue for …
I Bin Dey Steal Because Hungar Dey Wire Mi- 9 YearOld Pikin Wey Im Papa Chain
Naija first Lady, Aisha Buhari don finally return to the …
First Lady, Aisha Buhari Don Return To Naija After Six Months In Dubai
Today, Wednesday 1st February, Akinwunmi Ambode wey bi Lagos State …
Ambode Don Put Penalty And Punishment Down For Kidnappers Dem.
One Petroleum tanker don explode for Cele busstop, Oshodi-Apapa expressway …