Ambode Don Put Penalty And Punishment Down For Kidnappers Dem.

Today, Wednesday 1st February, Akinwunmi Ambode wey bi Lagos State Governor,don sign anti-kidnapping bill law wey the State House of Assembly don put down for punishment for kidnappers dem, as dem don pledge to stop all this plenty-plenty kidnapping for State.
The Kidnapping Law penalty wey dem don put down na life imprisonment for people wey kidnap for ransom.

Dem also say the punishment for where the person wey dem kidnap die,  the suspect or the person wey kidnap go dey  convicted to death.

Leave a Reply