Oga Buhari Don Cancel Im Medical Trip, As Im Don Invite Doctors Dem To Naija

Oga Presido Muhammadu Buhari wey suppose travel dis weekend for another round of medical treatment to Obodo Oyinbo London, don change im travel plan.

Tori yarn say instead make im travel, im kukuma Invite, him doctors for obodo oyinbo to come.

Dem go land for Naija dis Friday.

 

Leave a Reply