I Bin Dey Steal Because Hungar Dey Wire Mi- 9 YearOld Pikin Wey Im Papa Chain

9 year old Korede Taiwo wey NSCDC officials rescue for the Celestial Church of Christ (Key of Joy Parish), for Ajibawo, Otta, Ogun state where im father, Prophet Francis Taiwo, chained am yarn channels TV say:

“I bin dey steal because hungar dey always wire mi. I never chop well for four months.
Dem dey give me food o! but no bi all the time”

Leave a Reply