Buhari Don Dey Prepare To Fly Again Go Obodo Oyinbo For Im Medical Trip

Dis na latest tori from  Reporters wey don yarn say oga Presido Muhammadu Buhari to commot Naija go obodo oyinbo London for im medical treatment.

Dem yarn dis for twitter

“FLASH: @ngrpresident Buhari begins preparation to return to the UK for treatment as processing of air tickets for 6-man Advance Party starts” the medium revealed.

Leave a Reply