Naija Federal Government don declare Monday December 26th, Tuesday December 27th 2016, and Monday January 2nd 2017 as Public Holiday to jolificate Christmas, Boxing Day and New Year .
Federal Government Don Declare 3 Days Public Holiday For Una
About The Author
MadamAproko
Na me o! Ya Numba 1 Ogbonge tori carrier, Anuoluwapo Moses wey all of una sabi as MadamAproko. No be 4 mouth, I be ogbonge writer wey get BSc Mass Communication Pali from Bowen University... my focus na to reach out to many many people as possible. Una thank You for visiting my blog.
Related Articles
President Muhammadu Buhari don give his approval for the implementation …
Rich Naija People Go Dey Pay More As Buhari Approve New Electricity Tariff
Dem kill one 42 year old woman wey born seven …
Dem Kill One Woman As She Dey Do Early Momo Preaching For Abuja
Tori don yarn say a gospel minister with the Redeemed …
RCCG Gospel Minister Don Commit Suicide For Abuja
Minister of Education, Adamu Adamu, don announce say post UTME …