Dem Kill One Woman As She Dey Do Early Momo Preaching For Abuja

Dem kill one 42 year old woman wey born seven pikin Deaconess Eunice Elisha, on Saturday morning, as she dey do early momo preaching for Gbazango-West area of Kubwa, Abuja.

Tori yarn say dem never sabi the people wey kill her but those people dem cut her neck and shook her for stomach, say dem come leave her make she dey bleed with her bible, megaphone and cellphone.

Eunice, na member of Redeemed Christian Church of God, Divine Touch Parish Old NEPA Road, Phase 4, Kubwa.

Leave a Reply