Tori yarn say dem don release the before-before Delta state governor, James Ibori, from obodo oyinbo UK prison where im dey since February 27th 2012 untop fraud matta amd other plenty plenty offense dem.
Na im media aide, Tony Elumenor confirm this im release tori.
Dem Don Release James Ibori From UK Prison
December 22, 2016 2 Comments
Hernah Talabi
When is he coming back home?
Adewale Kenny Olanrewaju
hope naija wont throw im for prison again