RCCG Gospel Minister  Don Commit Suicide For Abuja

Tori don yarn say a gospel minister with the Redeemed Christian Church of God, RCCG, Michael Arowosaiye don hanged himself with belt yesterday, May 14, 2019, for im house wey dey for Sunnyvale Estate for Abuja.

Tori never sabi the reason why im go commit suicide but web users dem don claim say im enter depression because im dey face accommodation issue.

 

Leave a Reply