EFCC Must To Pay Me $200 Million Untop My $15m Wey Dem Freeze – Patience Jonathan

Before-before first lady, Patience Jonathan, don yarn for Federal High Court wey dey Ikoyi Lagos ‎say make dem yarn EFCC to pay her $200 million upon say dem sieze her$15m wey dem find for her account.

Leave a Reply