Nawa Oh! Make Una See Naija Popular Jingo Actor As Im Kiss Im Female Fan

I no no say this kin tin dey happen for Naija, see as Naija Ogbonge popular jingo actor Yomi Fabiyi put im mouth for fan mouth,  untop say she request for am,  and say she bi loya fan.


 Make una read wetin im yarn for im Instagram

“I respect my fans. She requested for a “French kis” and I obliged her. Rachel is a beautiful young Lab scientist. She couldnt hide her joy when she first saw me, she love my acting and movies. This was in a bus stop you know.
I APPRECIATE MY CORE-FANS(Followers), THEY ARE MY BREATHE. Some fans are FOLLOWERS and some are just ordinary SUPPORTERS

Leave a Reply