Imo State Dey Owe Me N8bn Because Say I Dey Feed Myself As Governor For 8 Years – Okorocha

Naija senator, Rochas Okorocha wey also bi member of the All Progressives Congress don reveal say Imo State Government owe him N8billion.
Im yarn dis on Channels TV’s Politics
: “How much is Imo State government money?
 
“Imo State is really owing me because I never collected my security votes; I am supposed to collect N8 billion if I have to make claims for security votes I did not collect.”
“I fed myself throughout when I was in the Government House. I used my personal cars. Those who say I was broke are liars. If you talk about Nigerians blessed by God, I raise my hand to be one of them. I was Rochas before I became governor. In fact, governor made me poorer,”

Leave a Reply