DSS Don Go Raid ISIS Training Cell Wey Dem Discover For Kano

Department Security Service (DSS), don go bust ISIS training cells for Kano and dem don arrest five people wey tori yarn say them dey go join other ISIS fighters wey dey for Libya and some countries wey dey Africa.

Tori yarn say the people wey DSS dem arrest na people wey bi from Kogi State, say dem wan run go Libya, Morocco and many many places wey get ISIS fighters.

Leave a Reply