EFCC Don Arrest Before-before Presidential Spokesperson, Reuben Abati

EFCC Don Arrest Before-before oga Presido Goodluck Jonathan, talk talk person Reuben Abati.

Tori yarn say dem arrest am today and dem interrogate am untop the money wey im collect from Before-before National Security Adviser, Sambo Dasuki

Leave a Reply