Dangote Group Don Sama Sack For 48 Workers Dem

Hmmn! E bi like say economic recession don jam Dangote Group as dem don sama sack for 48 workers dem.

Tori yarn say na 36 expatriates and 12 local staff wey dey work for Dangote Cement Plc and Dangote Industries Limited, na dem dey sack.

For letter wey the chairman of the group, Aliko Dangote, yarn, im say this year na big challeng for im business, ba why dem do review and begin do staff cuttin

Leave a Reply