If Our Yeye Leader No Fear Us, Change No Go Come-Charly Boy

Charlyboy Oputa, wey also bi AreaFada, don declare himself as the President of Naija people wey dey Frustrate and im dey plan to do revolution untop the Kata-Kata wey don enter Naija.
Im yarn say na for the leaders of Naija to start dey fear.

Leave a Reply