Lassa Fever Don Enter Ondo State

Ondo State government yesterday don confirm one case of Lassa Lever for Owo/Ose Local Government of the state.

Tori yarn say dem don carry the people wey get am to Irrua Specialist Teaching Hospital for treatment.
The State Commissioner for Health, Dayo Adeyanju, na im yarn dis one as im dey do briefing for tori people.

One Response

Leave a Reply