Make Una Dey Patient With Buhari-Osinbajo

Vice Presido Yemi Osinbajo, dey beg Naija People to dey patient with oga Presido Muhammadu Buhari  untop the condition wey Naija economy dey.

   Im yarn this for speech for town hall meeting for Kano.
Make una read wetin im yarn:
 “let’s be patient, let’s work hard, and
we are lucky with the kind of President we have, he is an honest man”
“President Buhari would led Nigeria out of the
economic wood,  Mr President honesty would do the
magic”
.
 “This country needs honest leadership, we need
somebody like Buhari who is not going to steal your money,”
 .

Leave a Reply